I Won’t Curse You But E Ma Ko Onitiyin Niwaju, Small Doctor Recounts How His Landlady Maltreated Him

http://bit.ly/2v7shuC
Small Doctor has shared the terrible things  he faced as a tenant in a one room apartment in Agege while he was still hustling as a bus conductor, motorcycle rider while struggling as a musician.
He wrote;
Today I Forgive The Landlady Of # 17 Amoo Street Agege✌๐Ÿฟ. (No Be Say Na She Get The House Ooo, She Inherit 3 Rooms Ni Ooo). __
⠀⠀⠀ ⠀
That Woman And Her Sister Use My Eyes And @iam_littledoctor See Shege๐Ÿ™†๐Ÿพ♂️. All Because I No Pay Her, I Go Pay Agent (Na Her Brother Room I Rent Ooo) , 8pm She Don Lock Main Gate (No Going Out Nor Coming In). And I Dey Ride Okada, Dey Do Conductor And Also Dey Sing. I Kuku Leave House For @iam_littledoctor At Age 4/5. __
⠀⠀⠀ ⠀

Will Only Come Home At Noon To Drop His Feeding Money And Back To My Hustle. Naso She Go Lock @2t_upondeebeatz @2tboyz For Elere Police Station Because Dey Come Greet Me, She Say Dem Dey Sing Abuse Am๐Ÿ˜ณ. __
⠀⠀⠀ ⠀
Na Night My Friends Help Me Pack My Load I No Fit Show๐Ÿ˜ข Naso I Pack Go Agbado Station (Ope Ilu). If You Sabi Anybody For That Area (Amoo Str), Ask Them About The House๐Ÿƒ๐Ÿฟ♂️๐Ÿƒ๐Ÿฟ♂️๐Ÿƒ๐Ÿฟ♂️. IYA IBEJI I Won’t Curse You But Mama E Ma Ko Onitiyin Niwaju๐Ÿ™๐Ÿฟ๐Ÿ˜œ❤️✌๐Ÿฟ.
.
iyanu MASHELE SOONEST✍๐Ÿฟ

Post a Comment

0 Comments